Music Video

Watch Tilla ft Davido Oni Reason Official Video
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tilla
Tilla
Performer
Davido
Davido
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tilla
Tilla
Songwriter

Lyrics

INSTRUMENTAL Oni reason, reason reason oni reason Oni meaning, meaning meaning oni meaning Your back meaningful oh oh oh oh Meaningful eh eh eh eh... ebelebe Oni reason, reason reason oni reason Oni meaning, meaning meaning oni meaning Your backa na miracle oh oh oh oh Miracle eh eh eh eh... ebelebe As we fall in we scatter the place Na the gbedu make the dey craze Oya go down low, low make money waste Biko mana omo soweto Oh my baby let us connect yeah Baby come collect eh Then i wanna press your chest yeah Make we make them vex e eh I dey tell you eh, wetin you go collect You dey form eh, baby no go forget On a holiday baby you go forget All the problems eh wey dey hold you for head Bo ti bo bo ti Asiko ni gbogbo things Bo ti bo bo ti Asiko ni gbogbo things Oni reason, reason reason oni reason Oni meaning, meaning meaning oni meaning Your back meaningful oh oh oh oh Meaningful eh eh eh eh... ebelebe Oni reason, reason reason oni reason Oni meaning, meaning meaning oni meaning Your backa na miracle oh oh oh oh Miracle eh eh eh eh... ebelebe This your body, omo e dey worry oh This your body, omo e dey worry oh Somebody call police, this girl want to kill person Baby girl roll it, show me say you get person Oh lekwa, olekwa olekwa Eh eh olekwa, olekwa olekwa She want ego but she ego Baby elo? I go pay you lets go Toh bad oh, omo toh bad oh I swear i go chop you like you be salad oh Bo ti bo bo ti Asiko ni gbogbo things Naijalyricszone Bo ti bo bo ti Asiko ni gbogbo things Oni reason, reason reason oni reason Oni meaning, meaning meaning oni meaning Your back meaningful oh oh oh oh Meaningful eh eh eh eh... ebelebe Oni reason, reason reason oni reason Oni meaning, meaning meaning oni meaning Your backa na miracle oh oh oh oh Miracle eh eh eh eh... ebelebe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out