Lyrics

See lot of things happen in life that tends to bring you down But my brother man, believe in your self and believe in God Walai, people dey lie Dem be two, later become three They run things together, live in peace and harmony Then suddenly the three bin disagree One go solo, the other two follow, oh-no-no-no The world dey vex right now Say the three, them been do their thing individually But remember, some day, them go leave each other 'Cause truly none of them be brother And in case you don't know it, this na true story So there's a little misunderstanding going within us If we break up, not to wake up See, I foresaw it 'Cause my mama once told me "My son, you are on your own You have the upper hand You go make am as Faze alone" See, if no be three, only one say, I No go fit to carry on, na lie I no go fit to keep am strong, na lie o Say, na lie them dey lie o Say, if na only one of the three, say, I No go fit to stand alone, na lie Say, I no go make am on my own, na lie o Iro ma ni won pa Said, it's a small world wey many things dey happen It's a small world wey many things dey happen Say, say Said, it's a small world wey many things dey happen A brother you trust today fit betray you tomorrow, so Be careful this life is full of sorrow Watch the company you keep and the friends you follow, 'cause Ope nye mama dun e pun madu Eni tomo eyan loun pa eyan Nothing stays the same And as you lay your bed, na lie you go lie on top am And in case you don't know it, this na true story So there's a little misunderstanding going within us If we break up, not to wake up 'Cause I foresaw it 'Cause my mama once told me "My son, you are on your own You have the upper hand You go make am as Faze alone" See, if no be three, only one say, I No go fit to carry on, na lie I no go fit to keep am strong, na lie o Say, na lie them dey lie o (tell them say) Say, if na only one of the three, say, I No go fit to stand alone, na lie Say, I no go make am on my own, na lie o Iro ma ni won pa Said, "I can't make it all alone" (oh, no) Na lie them dey lie o Said, "I can't do it all alone" Iro ma ni won pa If you believe, you will achieve it Na lie them dey lie o (achieve it, no, no, no) Stand on your feet and say to them, "No, no, no" (Hell no, no, no, no, no way) In case you don't know it, this na true story So there's a little misunderstanding going within us If we break up, not to wake up 'Cause I foresaw it 'Cause my mama once told me "My son, you are on your own You have the upper hand You go make am as Faze alone" Oh-oh-oh-oh-oh My brothers and sisters You go make am alone Believe in yourself And I show you now You are not alone, oh no I go do am all alone See, if no be three, only one say, I No go fit to carry on, na lie (see, I go make am on my own oh) I no go fit to keep am strong, na lie o (no matter what they say, no matter what they do) Say, na lie them dey lie o (I go do am all alone o) Say, if na only one of the three, say, I No go fit to stand alone, na lie (I go do am all alone o) Say, I no go make am on my own, na lie o Iro ma ni won pa See, if no be three, only one say, I No go fit to carry on, na lie Say, I no go fit to keep am strong, na lie o Say, na lie them dey lie o Say, if na only one of the three, say, I No go fit to stand alone, na lie Say, I no go make am on my own, na lie o Iro ma ni won pa Someday, someday, we shall meet again We will still love each other Someday, someday, we shall meet again o We'll remain as brothers One day, one day, we shall step on stage again together Oh Lord, hey Lord, oh-oh-oh Hey, hey, hey
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out