Lyrics

Soon as i step into the place Everywhere i turn up na money we dey spray I got a girl her name na Yetunde Me i go need another girl abegi wetin dey? (ehn) Bad girl, whine for me o (eh, eh) Me i get big plan for you o Follow, girl i go dey follow Girl i no go mind if na money i go borrow Say na we say we no go turn up? (gbagbe oshi!) When DJ Ryda dey burn the music (gbagbe oshi!) Omoge J'ekalo wa (gbagbe oshi!) Omoge no wayo o (gbagbe oshi!) gbagbe oshi!, gbagbe oshi!, gbagbe oshi! Omoge no wayo o (gbagbe oshi!) Kilamiti anytime we come through Too many girls mhen the man confuse One'a'them, two'a'them, three'a'them bad man wan fit take all the girls o Jam the sound loud, give am belle o Abegi dj give am belle o Jam the sound loud, give am belle o Abegi dj give am belle o Say na we say we no go turn up? (gbagbe oshi!) When DJ Ryda dey burn the music (gbagbe oshi!) Omoge J'ekalo wa (gbagbe oshi!) Omoge no wayo o (gbagbe oshi!) gbagbe oshi!, gbagbe oshi!, gbagbe oshi! Omoge no wayo o (gbagbe oshi!) I say, nobody holy pass o See all the girl wan boogie down o (ehn) Na Dj Ryda, burn the wheels (uh, uhn) That's why the girls dem feel freaky I be your line girl i no go cut Only your boos, girl i go shoot my shot o As a bad man when i be Say me get me girl em we need to turn up the dance hall Say na we say we no go turn up? (gbagbe oshi!) When DJ Ryda dey burn the music (gbagbe oshi!) Omoge J'ekalo wa (gbagbe oshi!) Omoge no wayo o (gbagbe oshi!) gbagbe oshi!, gbagbe oshi!, gbagbe oshi! Omoge no wayo o (gbagbe oshi!) (bad man me dey here so) gbagbe oshi gbagbe oshi gbagbe oshi gbagbe oshi Bad girl, whine for me o (eh, eh) Me i get big plan for you o Follow, girl i go dey follow Girl i no go mind if na money i go borrow Give am belle o Abegi dj give am belle o Give am belle o Abegi dj give am belle o Original Banton on the rhythm on mix you dunno You're now rocking with Dj Ryda gbagbe oshi The unstoppable Dj, Dj Ryda It's Official
Writer(s): Godson Ominibie Epelle, Dj Ryda Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out