Listen to Another Round (feat. Twitch) by Kofi Mole

Another Round (feat. Twitch)

Kofi Mole

Hip-Hop/Rap

1,821 Shazams

Lyrics

Yo No gentlemen allowed Aposor Gangster, mengyae mu, uh Yo, Twitch, waddup? (It's Twitch on the track again, ay) Yɛasɛe bɔne (Mole) Crackers crack I no go watch your face, yeah I no go make you carry go So, you for give me that thing, yeah Baby, make you hurry up Make I go another round, another round, another round Make I go another round, another round, another round, yeah Make I go another round, another round, another round Make I go another round, another round, another round Ay, ay, yeah My baby got me licking my finger My breakfast, my lunch, ade sa a, she be my dinner She ginger my thing, she dey make I dey trigger The bigger my something, the more she dey feel am Palava Sauce, if I get, I no dey pour She dey trust, she say, "Mole be the boss", of course! She dey on top of me, I be feeling like a horse I go kill anybody wey go cross Girl, e be me and you for the yard We dey do what we do, we dey move from the room to the pool E be cool, she say, "Boo, make you school me" I say, "I go do what you want make I do" I no go watch your face, yeah (I no go watch you) I no go make you carry go (ɔbaa, mɛnkɔ) You for give me that thing, yeah (gimme that) Baby, make you hurry up (baby, you know what I mean) Make I go another round (fa ma me) Another round (fa ma me), another round (baby, show me something) Make I go another round (gimme that) Another round (gimme that), another round (anaa wose deɛn?) Ay Make I go another round (saa) Another round (saa), another round (I no go make you carry go) Make I go another round (Mole) Another round (Mole), another round (Aposor Gangster) Ay, ay, yeah Girl, don't be rude, uh, I'm in the mood I wanna chop something, e no be food Wo deɛ mese fa ma me, I swear, mɛyɛ wo good Make I kiss on your forehead and down to your ooh I no be dull, Mr. Romantic When I see your lips, I wanna blow one kiss Them say them bad, them no bad like this I go ride you crazy but no license So, gimme-gimme, gimme-gimme that Don't make space sɛ Lambo Merebɛfire wo sɛ Rambo Show you newer level wey we pass o Mi mandem sambo, you know how we do it everyday I no go watch your face, yeah (I no go watch you) I no go make you carry go (ɔbaa, mɛnkɔ) You for give me that thing, yeah (gimme that) Baby, make you hurry up (baby, you know what I mean) Make I go another round (fa ma me) Another round (fa ma me), another round (baby, show me something) Make I go another round (gimme that) Another round (gimme that), another round (anaa wose deɛn?) Yeah Make I go another round (another round) Another round (another round), another round (yeah-ay) Make I go another round Another round (uh), another round (Mole, Aposor Gangster) Yeah, ay, yeah Haha-haha Ground Up Chale, haha-ha
Writer(s): Karmen Lee Buttler Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out