Listen to Finesse (feat. OdumoduBlvck) by Reeplay

Finesse (feat. OdumoduBlvck)

Reeplay

Hip-Hop/Rap

714 Shazams

Lyrics

Woke up and carried my keys Ready to enter the streets I had a hell of a Night No fit remember the gist I heard a knock on the door Na the police abeg na wetin i do Which kind matter come be this eh All of my neigbors are outside standing behind the police All of dem been dey complain. turn down the volume a bit You People Party Too Hard You Party Too Much You No dey Relax Get the hell outta my face before i fly come land you slap weyre They no want make we dey ball They no want make we dey score goal They want dey keep us for off They no want make we dey bubble They no want make we dey ball They no want make we dey score goal They no want make we dey Ball make we dey ball Oh my God Finesse Bless up But the rest Dem dey mess up Na for nest I dey dress up Semi last card Check up They no want make i record They no want make I dey chop They no want make i dey flaws They no want make i dey ball They no want make i dey double up. they no want make i improve They want see me for the exact same place wey dem see me last year dey snooze odumodu I carry my bible for hand Peter ray dey for my side Him tell me say make i pray for am so that the parole go favor him side Favor and reeplay na padi blacky na padi from time Crucifixo no dey tally with phonoies Commot for road make i rhyme Peter piper picked a peck of pickled peppers wetin concern me with that crime General market. fire olokpa. fire with okpa. commot him beret, pay no respect They wanna bury us they wanna carry us reverse the car make We cut out like gbomogbomo for the church Finesse Bless up But the rest Dem dey mess up na for nest I dey dress Up Semi last card check up
Writer(s): Jibril Omaki Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out