Listen to Dem No Get Two Heads by Erigga

Dem No Get Two Heads

Erigga

Hip-Hop

6,963 Shazams

Lyrics

Ayyy (Heh) Ayy It's Your boy Erigga New Money baby Hey Ibu how you dey, how your matter be Shey e don reach like 2 months when we never see Sorry say I never come, I dey miss you die I like hold you once again, I like kiss you die This warri whe I dey many things dey happen But no worry like 2 face my eye sharpen Just recently Qwotee shoot (?) Kill Tara, I dey hear say Toro don go My heart cold Like say rain wan fall Thinking don cause headache e be like say my brain wan fall Me and this people whe I call dey pursue one thing, Like rake for garden, we just wan gather green Blood money no dey last, taking dey quick cast School 4 Years, na who get money naim dey pass I like do G, see nobody to put me through But if I put my eye down, e no reach me do Na mumsi I dey reason, How she go feel? Erigga my pikin no fit Rob or steal With the kind Jam whe e dey kill e fit make more than 1 mill Snowman believe am die naim make e give am deal Yeah... Make you try understand say na so e be If I no make money God no go happy with me, Because All these people whe dey make am so, Them No Get Two Head Yeah Wrap the kpo for my sense, go dey smoke for sky E better say my teeth pull than my prick to die, because All these people whe dey make am so, Them No Get Two Head Yeah... Now look me into the street, Fuck your mumu deal My pocket swell up like person whe juju kill I dey rub Bones like that guy man for kuvuki Blow Igbo smoke like say my mouth na Suzuki Ask my Cousin Rukky, Na me be the street No be say na mouth, look I even gat the blue print I don blow kpom with gees whe be say like this Trigger be like woman breast, e no hard them squeeze Na you know, take am do joke until men point you With that AK semi collect your 2.2 Blow your fuse burst with tools whe go make your blood reduce Use the bar from your pigeon hole take go booze Money no dey, Young men dey see their period Keep your always, na towel we need serious December no far, E short like Caller Tunes So for the bar, Many guy men dey can her toolz Yeah... Make you try understand say na so e be If I no make money God no go happy with me, Because All these people whe dey make am so, Them No Get Two Head Yeah Wrap the kpo for my sense, go dey smoke for sky E better say my teeth pull than my prick to die, because All these people whe dey make am so, Them No Get Two Head Yeah... If na like you wan hear, comot this CD Go play that your guy whe dey rap like 50 See, I don't give a fuck if you feel me or not Cuz the street dey feel me, this is why I'm hot Like every police Station, Erigga get Cell Pass the amount whe be say them sell Celtel Because like hand whe Dem shake, all my lines Dem bad Wole Soyinka flow, to define them hard I no need to go L.A if I wan see blood, All I gotta do is just to order the word Na then you go surprise when small Ja go dah, Go burst your head with that Gulder So omo boy pin down, I no dey fear your threat I don shit death many times, go look my toilet You nor need to tell me say you dey feel this shit, I hear watin I dey talk, I know say I dey kill this shit Yeah... Make you try understand say na so e be If I no make money God no go happy with me, Because All these people whe dey make am so, Them No Get Two Head Yeah Wrap the kpo for my sense, go dey smoke for sky E better say my teeth pull than my prick to die, because All these people whe dey make am so, Them No Get Two Head Make you try understand say na so e be If I no make money God no go happy with me, Because All these people whe dey make am so, Them No Get Two Head Them No Get Two Head New Money Baby I got snowman what it is I got Ray X on the mix and the beat and everything, You know what I'm saying We just doing our thing
Writer(s): Erigga Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out