Lyrics

Oh no no no no no no mi Oritse femi Sa sa sa silence Banger lee Oritsefemi Lee O cover me now? (Mo cover eh jo) Obodo robodo Opolo eye e no be open eye And I've been ten years in this game But I'm still on my grind O'boy you look before you leap make them no fall your hand Hmm Ko de ma dupe lowo Olorun before you lose your mind Ote as you dey there dey hate me I dey hustle my money I don buy jеt go Malaysia From Malaysia I dey go Yankee Wetin you wan do I don do am o Na wherе you wan go I don pass am o Ye ye ye e dey there dey hate me Your kokolet sef dey find me Double wahala for dead body (Double double) And the owner of them body (Eni eji fun e ma lo) Double wahala for dead body (Abeg no stop am obodo I dey enjoy am gan) And the owner of them body Ote you dey dey there dey hate me When I dey hustle for my money From Moscow to Malaysia From Malaysia to Miami Ko kan aiye E ye ma f'ose yi mi o If I like I spend my money anyway I like it oh oh No come near me Mr talku talku And if you gossip me you go chop knuckle Oh Opomulero shebi ohun ni banger lee Bi mo n se pawo, Olorun mi labo mi Nigba tan gbe ogun Oluwa segun Nigba tan di'na Oluwa sina Nigba tan ro'ota mi pin Adura da pada Awon tan leri ti won so'ja Won ti di eran amuso o Baba ni ki n ma foja o Ki n ma so'jo Mo gba baba gbo Mo gba baba gbo Double wahala for dead body (Double double) And the owner of them body (Eni eji fun e ma lo) Double wahala for dead body (Uh oh oh oh na wahala you dey find o) And the owner of them body Ah ah ah Ote as you dey there dey hate me I dey hustle my money I don buy jet go Malaysia From Malaysia I dey go Yankee Wetin you wan do I don do am o Na where you wan go I don pass am o Ye ye ye if you still doubt me Google and search you'll find me Opolo eye e no be open eye And if you're new in the game Make you go pay your tithe Shebi enu ta 'ja ma fi n ba omo e sere Lo fi ma sha le 'gba Ah Ah Eshin to shi waju Shebi oun na lafin joba Ah ah ah Ote you dey dey there dey hate me As I am making my money From Moscow to Malaysia From Malaysia to Miami Ko de kan aiye E ma lo f'ose yi mi o If I like I spend my money anyway I like it oh oh No come near me Mr talku talku And if you gossip me you go chop knuckle E to be o Judi judi judi E to be o Judi judi judi O ti worokoto o Judi judi judi O ti worokoto e Uncle Lee Ah mo cover e mehn
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out