Listen to Call Me Grace by De Win

Call Me Grace

De Win

Hip-Hop/Rap

2 Shazams

Lyrics

Etoo dike na nke omere You know say He go do more Count your blessings You go see say Baba God too much (count 'em) Your wedding na success party na the hottest, wetin come remain aii? It's another year now added to your life, see as you dey shine bright Cruising in your ride now from Mary-land to festac, you think say na your right guy When be the last time you count them one by one, omo no be luck If no be Grace na wetin we gain? (na wetin we gain o) Why they call me lucky guy Call Me Grace I got it from God we serve I got faith everything be working out We ain't blind but we never roll by sight Everyday I thank God for blessings wey come my way Say we no get plenty money akweyi jindadi Plenty blessings oh run come me I dey grateful We no need to fight cos I no be Muhammad Ali Na one life we live jeje Nobody God eh eh Anyhow e be jeje Nobody los' eh Blessings All my guys don deu ask Boy you no dey worry sef wetin be that Plenty wahala sha you still relax Life no funny why you come dey laugh I tell 'em say na life wey dem no fit Say we worry wetin be that mutumina Life dikwa easy here, lifestyle effizzy I ain't got no worries here last time was jiffy All my guys dey ball we get to give the poor We no chop alone 'cause blessings dey come from God As you wake up in the morning no struggles muscling your body Nobody coming with trouble then buddy you need to pause Why they call me lucky guy Call Me Grace I got it from God we serve I got faith everything be working out We ain't blind but we never roll by sight Everyday I thank God for blessings wey come my way Say we no get plenty money akwoi jindadi Plenty blessings oh run come me I dey grateful We no need to fight cos I no be Muhammad Ali No one life we live jeje Nobody God eh eh Anyhow e be jeje Nobody los' eh Blessings All my guys don dey ask Boy you no dey worry sef wetin be that Plenty wahala sha you still relax Life no funny why you come dey laugh I tell 'em say na life wey dem no fit I hear person wey no get motor dey complain wetin we gain (life wey dem no fit) I see person buy car still dey complain, wetin be that? (life wey dem no fit) Baba God don grace us we dey see the gain Oshee! Anytime we travel journey mercies follow us like curse As we dey grind dey hustle today na the pay day of course This year this year na so so praise go full our mouth like corn We no go complain, no loss Why they call me lucky guy Call Me Grace I got it from God we serve I got faith everything be working out We ain't blind but we never roll by sight Everyday I thank God for blessings wey come my way Say we no get plenty money akwoi jindadi Plenty blessings oh run come me I dey grateful We no need to fight cos I no be Muhammad Ali No one life we live jeje Nobody God eh eh Anyhow e be jeje Nobody los' eh Blessings
Writer(s): Winner De Win Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out