Lyrics

It's westyyyyy It's Baba Vhino on the beat Yeahh yeah yeahh yeahh ID clef on the mix Oh boyyyy See Shey dem say we no go reach ghana Say we no go enter Accra Dem no go tell us akwaba But from Surulere down to Ojuelegba Dem know the boy Dem know the boy Down from Naija to South Africa Ehhhh see Iyanu Ma Sele, all my dreams go come true Money go dey, Iyanu Ma Sele oh Na soonest soonest Iyanu Ma Sele, Na blessings de follow the small boy Iyanu Ma Sele They say a word is enough for the wise o Selling your soul it is not worth the price o Dem say na one step at a time o For those at the top And the ones wey dey climb o Na Oluwa nai de run am no be fight o Westy you be king o no bro keep the title Sometimes me I de take shots with no rifle You know say nobody holy pass the Bible Nobody holy pass here But where the rest dem fail na only me pass here They used to tell me Twest we no be your class here When I de talk my future Dem go say don't bring your past here But Iyanu ma sele soonest Na God sure pass and his blessings, fullest They wanna see me finish o It's Team respect for life And I'm the CEO Shey dem say we no go reach ghana Say we no go enter Accra Dem no go tell us akwaba But from Surulere down to Ojuelegba Dem know the boy Dem know the boy Down from Naija to South Africa Ehhhh see Iyanu Ma Sele, all my dreams go come true Money go dey, Iyanu Ma Sele oh Na soonest soonest Iyanu Ma Sele, Iyanu Ma Sele, all my dreams go come true Money go dey, Iyanu Ma Sele oh Na soonest soonest Iyanu Ma Sele, Na blessings de follow the small boy Iyanu Ma Sele And if dem tell you say e easy Bros na set up o The road to success is not easy o And if my head carry oil now That means my brain is very greasy o I thank God for the good life and money And I still de thank God For all the things I cant afford o Cause 2019 na another level No osho for the matter na on God o Iyanu ma sele you just work o Cause Wetin de pay the bills e no be talk o I'm steady going top no be down o Cause na Oluwa Nai de bress person no be man o It's my time it's my season o When it's my time I go shine without reason o Na only account you de send make people wire you Bros, you wan tell me say this suffer never tire you? Shey dem say we no go reach ghana Say we no go enter Accra Dem no go tell us akwaba But from Surulere down to Ojuelegba Dem know the boy Dem know the boy Down from naija to South Africa Ehhhh see Iyanu Ma Sele, all my dreams go come true Money go dey, Iyanu Ma Sele oh Na soonest soonest Iyanu Ma Sele
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out