Lyrics

Omo eh eh eh Jeff on the beat Teranz again o eh Yes, oko e don hook you Jeff on the beat ah eh Chei Snazzygrin na my name jor I dey keep am on a 100 cos I no get time Fake friends everywhere wanna kill my vibe Woah oh Bad energy stay far away I wan live my life eh Dem wan stop me anyway but I still dey shine Woah oh oh oh Let them know let them say Me and all my Gs go cash out o Eh eh Me I want the pounds and naira o (pounds and dollar in abundance o) Me and all my Gs go cash out o say we go cash out o say we go cash out o Oko Me and my Gs we go like flex Money go come we go carry girls We no dey thief we no dey fly fence na money wey the hustle wey the money pay we go take buy Benz But life na sense use your head sha o You for get sense am na no go fence another man compound leave your own sha o E no go make sense na How e go be for church if pastor later turn usher the story no go make sense na Person wey don see light before suppose fear darkness ogbeni get sense na chei! When the money no dey you dey beg the money don dey come u dey spend for the girls As you dey spend Charley you for use your head I no wan hear say na poverty story come be the end e no go make sense Let them know let them say Me and all my Gs go cash out o Eh eh Me I want the pounds and naira o (pounds and dollar in abundance o) Me and all my Gs go cash out o say we go cash out o say we go cash out o Chei Me and my Gs we go cash out o we go cash out o Money stop nonsense when you talk many can't shout o chei! To be like oteodola no be mouth o (mouth o) Na why I dey hustle for the raba cos I like get the kind money wey my hand no fit count o (count o) Me and my Gs we no dey carry body instead of carry body hustle make you fit carry money Ogbeni no go dey carry body when you no get the kind money wey go feed everybody Money go come e go yakpa yakpa Poverty go run e go jakpa jakpa Na money full my head no be lakpa lakpa Na where the boy don dey shine ogbeni no be NEPA NEPA Keep it on a 100 with my Gs dem no give us 99 ogbeni no leave them I dey keep am on a 100 cos I no get time Fake friends everywhere wanna kill my vibe Woah oh Bad energy stay far away I wan live my life eh Dem wan stop me anyway but I still dey shine Woah oh oh oh Let them know let them say Me and all my Gs go cash out o Eh eh Me I want the pounds and naira o (pounds and dollar in abundance o) Me and all my Gs go cash out o say we go cash out o say we go cash out o Oya now I say make way Fire boy I dey make way No be today many done tey I dey hustle for the bread o agege Gone are the days wen we no get o they ma reason me local Now we elevating from the ground to the top and boy going global Eh yeah ah Oooh I'm loving this feeling Jeff to the beat I'm killing Tell all the haters we winning I'm so high I'm touching this ceiling Oooh I'm loving this feeling Jeff to the beat I'm killing Tell all the haters we winning I'm so high I'm touching this ceiling Oko e don hook you Chei Snazzygreen na my name jor o Keep everything on a hundred
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out