Lyrics

Chuvano Who be the hunter Who be the bush meat. Who chop banana ih no dey find toothpick Na wetin saliva get ih dey give teeth oo You talk you no talk last last you go 6 feet oo Give what is Caesar's to Caesar na... What is God's to God oooo Hustle to shut up the hater. Just dey make money... Hustle to make the dough. Tiny boy, Mighty God, Tiny boy ooo Tiny boy, Mighty God, Tiny boy ooo Tiny boy with a mighty God, Grinding well oo... Tiny boy, Mighty God, money in the bank ooo oh eh I go buy motto for daddy... Buildi house for mummy... Girli yo go drive Ferrari. Getti plenty money oo. God go run am for me Coz i no wan dull my pikin Help my people for street... Getti plenty money oo yeah... I give what is Caesar's to Caesar na What is God's to God ooo... Oh no no yeah Success go shut up my haters I go just dey make money... Just dey make money oo ai ai Tiny boy, Mighty God, Tiny boy ooo Tiny boy, Mighty God, Tiny boy ooo Tiny boy with a Mighty God, grinding well oo Tiny boy, Mighty God, Money in the bank oo Tiny boy, Mighty God, Tiny boy ooo Tiny boy, Mighty God, Tiny boy ooo Tiny boy with a Mighty God, grinding well oo Tiny boy, Mighty God, Money in the bank oo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out