Listen to Unbelievable by Lybra

Unbelievable

Lybra

Pop

913 Shazams

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lybra
Lybra
Performer
AKURU RICHARD YOUNG
AKURU RICHARD YOUNG
Performer
Oluwole Ezekiel Ogundare
Oluwole Ezekiel Ogundare
Music Director
Eric Eton
Eric Eton
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Eric Eton
Eric Eton
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
AKURU RICHARD YOUNG
AKURU RICHARD YOUNG
Producer

Lyrics

Number one on the eboh shabah Oi oi Lybra dey here so First of all, wetin I see for your back e dey romantic. Eyen ayaya ini na very fine woman onyeoma. Na you dey give me happiness O! When you pass for my area, You dey bring the melodyyyyyyy ah! Anytime I see your face O!! E dey make me to gyrate Anytime I see your shape e o E dey make me to jubilate. My love number 1 on the Countdown, Anytime you talk I dey calm down yeh I give you love in abundance O! Girl you don enter one chance O!. Unbelievable Baby O!! "Livable O" Unbelievable O!! Babeh" Livable O" Say your waist is so palatable O! Onome O! My baby is unbelievable O!! Bebeh itak isin "EKAMBA O!" Chai chei anytime wey I shoot my shot you go Kpalangala, Eh See your waist e dey make man want to dey craze chei, Shoot my shot anytime wey u catch O bebeh eh eh ehn! My beautiful Baby e e e e! Oya Kpolongo for me one time Onome confess O!! Oya Baby bor Mkpo baby bor okok Oya Baby bor Mkpo baby bor okok Oya Baby bor Mkpo baby bor okok Oya Baby bor Mkpo baby bor okok Chai cheh anytime wey I shoot my shot you go Kpalangala, Eh See your waist e dey make man want to dey craze chei!, Shoot my shot anytime wey u catch O bebeh eh eh ehn! Anytime I see your face O!! E dey make me to gyrate Anytime I see your shape e o e dey make me to jubilate. My love number 1 on the Countdown, Anytime you talk I dey calm down yeh I give you love in abundance O! Girl you don enter one chance O!. Unbelievable Baby O!! "Livable O" Unbelievable O!! Babeh" Livable O" Say your waist is so palatable O! Onome O! My baby is unbelievable O!! Bebeh itak isin "EKAMBA O!" Chai cheh anytime wey I shoot my shot you go Kpalangala, Eh See your waist e dey make man want to dey craze chei!, Shoot my shot anytime wey u catch O bebeh eh eh ehn!
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out