Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Anti World Gangstars
Anti World Gangstars
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jibril Adeiza Omaki
Jibril Adeiza Omaki
Songwriter
Ojogwu Tochukwu
Ojogwu Tochukwu
Composer
Joseph Ola
Joseph Ola
Composer
Chigbo Collins
Chigbo Collins
Composer

Lyrics

Got my city on lock down Cold Got my city on lock down Cold Got pulled over by the cops last night Woah Na una dey murder all the gaddam songs All the gaddam shows Thats cold Festus hold these niggas The keys to the city don lost Oga solo check these brothers Be like say the city don burst Capital movement, abuja segment Saraki thinking, Buhari jonzing Everything hundred, cross on the mixing Erujeje downing, bros! City on a lock down Wetin you go give me for the week Wait oga chill Nobody go give u anything Beggy beggy shey u no go chill Parasite, erudite, sodomite. midnight See my headlight. see my real guys Feeling like a big boy all of us are bomboys All of us are bomboys All of us are bomboys Got our city on a lockdown now, abuja na for us Anywhere u go. everywhere u go See the girl dem dem yellow Dem hello Dem follow Dem follow Dem follow Dem follow Got my city on lock down Cold Got my city on lock down Cold Got pulled over by the cops last night Woah Woah Woah woah na una dey murder all the gaddam songs All the gaddam shows Thats cold I put my chicken in the freezer So e go cold I carry my city for my head Like say e be dandruff I be repping for my city one time lets get it Put a finger on me? You must be silly Put my city in a cage I be causing rampage I be killing all the shows Got me going like Thats the sound of police And you know that I got the keys Put your hands up in the air say freeze Wanna take a picture Please say cheese Lubricate the game like grease Shey na you dey form for me Shey na you go tell person Say na you get money Oya nau make I see you spend am The money we dey change am This gbedu e be final You gas call me babanla Coz I got my city Got my city on lock down Cold Got my city on lock down Cold Got pulled over by the cops last night Woah Na una dey murder all the gaddam songs All the gaddam shows Thats cold Men I be feeling like makaveli Got it on lock like a celli Men I got the keys to the city and we chilly and we show no remorse and no pity But why so cold The man dem bold Energy choke ur device don low Go back to school or revise back home A1 everything all around here bro On a higher definition like hd All the bad chicks want taste me I ain't got a rolly on my wrist but she still likes me coz I'm cooler than an ac Better yet cooler than an Eskimo Boy so cold from head to toe Police wanna stop me and get my doe E don tey wey we dey ball like pappilo Bad guys We ain't stopping for no baggar Bad vibes Cut it out like a barber Dodge enemies like say I dey cruise charger Full energy stay lit their fada They be like Who be these guys wearing tactical Practice what they preach very practical Very dope sounds quite magical Dunno about you but I Got my city on lock down Cold Got my city on lock down Cold Got pulled over by the cops last night Woah Na una dey murder all the gaddam songs All the gaddam shows Thats cold
Writer(s): Jibril Omaki Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out