Lyrics

Sometimes e Dey be like make I fly fence But something go dey do me for my conscience Say pesin wey get money go Dey talk sense All my opinion go be nonsense You don comot school for like six years And you no still fit see the difference Even tho I be small boy I suppose fit role with my big friends But emi ti mio lowo Louis Vitton kan Gbogbo sokoto ti giran tan Tell me wetin I go come Dey chop Tell me why this small boy no go work When this paper no go turn to money Olowo laye mo se iwo o mo ni Komalo filokulo lomi o Kafaya lo Sope Tamedu lo loyun Lagbaja get belle Kilawa fe Sope o sele Kilawa fe Sope Kilawa fe Sope Kilawa fe Sope Kilawa fe Sope o sele Kafaya lo Sope Tamedu lo loyun Lagbaja get belle Kilawa fe Sope o sele Kilawa fe Sope Kilawa fe Sope Kilawa fe Sope Kilawa fe Sope o sele See all my packaging na over 1.5 Owo bet9ja ni mo fin show off Baba ijebu tu ti gbalejo I go play two sure wey I no sure off But as e be say the world no Dey evolve Around anybody like eclipse Ki airpod temi malo di earpiece Make I no fit sitdown See money Dey watch my netflix But emi ti mio lowo Louis Vitton kan Gbogbo sokoto ti giran tan Tell me wetin I go come Dey chop Tell me why this small boy no work When this paper no go turn to money Olowo laye mo se iwo o mo ni Komalo filokulo lomi o Kafaya lo Sope Tamedu lo loyun Lagbaja get belle Kilawa fe Sope o sele Kilawa fe Sope Kilawa fe Sope Kilawa fe Sope Kilawa fe Sope o sele Kafaya lo Sope Tamedu lo loyun Lagbaja get belle Kilawa fe Sope o sele Kilawa fe Sope Kilawa fe Sope Kilawa fe Sope Kilawa fe Sope o sele
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out