Lyrics

Peturu (Hey oga peteru) Make you no go mezebu (hmmm no mezebu) Show the money peteru (Hey oga peteru) Make you no go mezebu The girlie no fit to shébé If your iPhone no be the latest Sisi wey be high grade o So make sure your money long If you wan touch, your money gats to make sense Softly softly Arabanko (Arabanko, Arabanko) Softly baby yo yo (Arabanko, Arabanko) No touch if you be borrow pose (Arabanko, Arabanko) Softly baby yo yo (Arabanko, Arabanko) Monifere o, daily daily I dey love you But you no give me love na ihn make I roju Monifere o, daily daily I dey love you But you no give me love na ihn make I roju If you no getti money (aye) She go do you funny (okay) But if you pull up in a foreign (hmm) She go show loving (okay) No long thing Why you dey do me long thing (no no) Baby girl I am calling, calling Softly softly Arabanko (Arabanko, Arabanko) Softly baby yo yo (Arabanko, Arabanko) No touch if you be borrow pose (Arabanko, Arabanko) Softly baby yo yo (Arabanko, Arabanko) Monifere o, daily daily I dey love you But you no give me love na ihn make I roju Monifere o, daily daily I dey love you But you no give me love na ihn make I roju Peturu (Hey oga peteru) Make you no go mezebuu (hmmm no mezebu) Show the money peteru (Hey oga peteru) Make you no go mezebu Make me to roju ohh ohhh ohh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out