Listen to Dont Die Alive (feat. Meph) by Erigga

Dont Die Alive (feat. Meph)

Erigga

Hip-Hop/Rap

Lyrics

Life is hard Cover my back Things are scarce Dda Politicians Ten billions Runaway Dda I don dae drive Catching cruise Up on this street Dda ah I cannot die o I don buy gun Extra live Dda ah Dda dda Don't die alive dda Dda dda Don't die alive dda Person wae no earn money for life No go fit boast Stephen wae no get money for data No fit post Siblings wae get money na e his family dae host You no go beg dem my brother ehnn People dae roast Toto meat Na problem Na em make some boys dae broke I dae jam dem for alley I dae buy them bread and coke I dae see am E dae hard them I no go like joke Hunger don dae hook dem mouth Dem don take money for club You began to dae talk Who be dat he plug? Fuck the street Some people got time to club No go lie I sure say him and devil na blood Hold the rogue I do my one I no be rope for dog Call on God I no sure say my network dae go No fold your arms Na the country Na e dae spoil dae go I go like if my two pikin Usa pali Make dem go dance And go enjoy sharpali They taught say we no go dae here Hundred years to come Dey baffle me Na why I always dae wait my turn Maybe na when the world don end Our sense go come So you for don arrange things All the men move on Abi girls too No be all of you like money They want your lip Hide their girls PS5 too And boobs and hooo Oh my God
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out