Listen to Wickedness by Erigga

Wickedness

Erigga

Hip-Hop/Rap

13,124 Shazams

Lyrics

But you know say I get mouth sha (Haha) Ha feeling like Nasty Nas I swear bro (hahaha) e don burst Dem get money wetin dey worry them Dem get money wetin dey worry them Chairmo, na me dey scatter the town X.O don dear no dey turn am like that Because of you I no fit post for my Whatsapp 'Cause you beg me, I newly start wickedness Make dem no go beg person poor for internet Take money make you enter keke dey come My car don full I no dey like carry pass four You know say you no dey swipe you be short one Dem put you for serious thinkin' you start to bomb Your corolla mistakenly on double pointer Abeg off am you wan spoil our convoy Remove this cupboard which kind color you paint am Ogun wan kill you if them born well you come forward Them tell area say area no go fit blow But where area don waka reach nobody know How area come take burst out with e champagne Big name my moves dey put area for thinking Na the business be this, I dey put them for thinking Na the business be this, na me dey put them for thinking Na the business be this, I dey put them for thinkin Na the business be this, before them put me for thinking Na the business be this, no need to reason am Na the business be this, you get, hustle na Na the business be this, my brother find money oh Na the business be this, nobody care about you You never taste loud you say you know need Colorado Only one puff Warri turn Colorado Head don go video am for the jungle Dey bark like dog your brain no withstand the jumbo Dem tell am say you be my guy come make we hustle Money full this side die come make we bubble You begin follow them dey stay everyday trouble Them know say your current low pack your load dey go Who stupid don stupid forget village people Na Bovi act we don watch erare Okpoh Ibori talk am that year Ede e rue Kaye Nai dem dey know no worry I know my people Dem pause family meeting who get money busy Senior brother when no get begin gbozigi They speaks English waka whats the meaning of dis Idiotcracy na you know investor dey busy Na the business be this, family put am for thinking Na the business be this, because e no geti chichi Na the business be this, them don put you for thinking Na the business be this, na so the matter be Na the business be this, no need to reason am Na the business be this, you get, hustle na Na the business be this, my brother find money oh Na the business be this, nobody care about you If you think I am thinking what you think I'm thinkin' Your thinkin' is leaking pack am naw it's stinking Poverty dey make us argue Michael Jackson shirt My guy when say na 1m we nearly beat am faint One guy say e buy small coke 10,600 We argue the matter for area from 10 reach six When we go begin stroll waka zabuzabu No dey forget when dem clean me for eghogbadu Gist lover person open shop give e babe for Lekki Customer give am belle move am enter yanki Because of toto you borrow money from online bank Mama don block you and fuel no even dey your tank E be like say I go stop to dey post for WhatsApp 'Cause once I do the billing na another matter My Landlord poshu me where I for dey stay Drop aza I credit you carry am go spray Mama don retire for government work Mama never chop but e slippers don chop Where my pension how far no be so talk Wetin dey sup omo dem don put mama for thinking Ose believe say Naija go good Fake currency nai dem take buy e goods Ask Ose wetin e use am do e spend am naw, e put another man for thinkin'
Writer(s): Erhiga Agariubie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out