Lyrics

Dahbee pro mix Make dem dey call my name (Make dem dey call my name) Call me stone D yeah Time wait for nobody Time don dey go Everyday I go dey reason say which day me I go blow Yeah I be like seed them bury me, dem no know I go grow Hope say you dey do good 'cause you reap weytin you sow Time wait for nobody Time don dey go Everyday I go dey reason say which day me I go blow I be like seed them bury me, dem no know I go grow Hope say you dey do good 'cause you reap weytin you sow One time me I talk am For the ghetto wey I dey Aje I suffer gi di gan Life is a bitch so I Fvck am Na why me no dey fear this motherfvckers Kilowade? Why you no wan see me ball? Why I no go fit to trust my own neighbor? Many people don dey show their true color But Oluwa dey shomi lo, dey shomi bo I no fit force you believe me Sometimes the truth dey deceiving Things wey I see no fit move me 'Cause my life be like a movie Why you happy as I Dey sad o? For my garri you Dey pure sand o Bastard, and you no say things hard o Omo call me daddy Oh yeah Wa wa wa Why you happy as I Dey sad, why? Yeah yeah yeah Call me stone D yeah Why you happy as I Dey sad, why? Everybody know say Na one life we get Shugbon maje ki won mu e lote Wa mon be aiye se je Eleda shomi o Eleda wa to mi sona Me I no fit stop to dey pray my guy Coz I don get prayer warriors This is my time I go use am well Where una dey when I no too get? Person wey go make am na time go tell So no beef my brother Shey you go gree make I rest on your shoulder? Me I dey pray kin ma rogun akoba laye mi Laye laye mi Call me stone D forward ever (Why you happy as I Dey sad, why?) Shey you go happy if I Dey sad? (Why you happy as I Dey sad, why?)
Writer(s): Michael David Weaver Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out