Listen to Check & Balance by Altrayd

Check & Balance

Altrayd

Afro-Pop

901 Shazams

Lyrics

Ogbeni make you use your head oh I know say for the street e dey red oh Twenty four seven we dey grind for the bread oh The kind of race wey we dey run no dey end oh Shebi na my mate wey dey drive benz Shey na my mate wey dey build house Shebi na my mate wey dey fly first class Shey na my mate marry better wife I no dey sleep every night I no dey sleep every night oh Me i want to make mama proud And i want to make papa proud oh Every night we dey hustle I say we no dey thief, my guy you gats believe say Na hustle we hustle And if olopa wan come our way, we go tell dem say Na hustle we hustle From the street we don go far away, shey you know say Na hustle we hustle We no dey look uche face oh We wan count our pounds and dollars Eh Check And Balance We dey pray make Oluwa answer Money for the bag e dey hala eh Say the account balace Get sense, get sense When the money come if you like take am buy benz But make you no forget say suffer dey sha Carry olosho, that one dey sha Your men dey para say dem never chop You sef wey don collect block why you come dey lock up Na person wey no know person dey help person Who carry money go market na him dey buy something Every night we dey hustle I say we no dey thief, my guy you gats believe say Na hustle we hustle And if olopa wan come our way, we go tell dem say Na hustle we hustle From the street we don go far away, shey you know say Na hustle we hustle We no dey look uche face oh We wan count our pounds and dollars Eh! Check And Balance We dey pray make Oluwa answer Money for the bag e dey hala eh Say the account balace I no dey sleep every night I no dey sleep every night oh Me i want to make mama proud And i want to make papa proud oh I no dey sleep every night I no dey sleep every night oh Altrayd with the vibe oh-oh Eh-eh
Writer(s): Pius Ugochukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out