Lyrics

S-T-Y-L Plus Oh, yeah (we still dey, oh) Four years don waka We still dey carry go Nobody waka, nobody go solo Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh A dupe, oh People talk say khaki no be leather But we have stayed through the rain and the stormy weather Whether dem like am or whether dem no send Or whether dem pretend, we still dey, oh People talk say one day e go better But we say that today is already better For my left and my right I see Tunde and Zeal Wetin I feel be say Four years don waka (oh) We still dey carry go (carry go) Nobody waka, nobody go solo Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh A dupe, oh (I say) Four years don waka We still dey carry go Nobody waka, nobody go solo Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh A dupe, oh And people say we go breakup when we make money We have made time and have stayed as a family Whether we fight oh, or whether we quarrel Over money or girl, we still dey, oh People talk say na me go first go solo Then I wonder how they can see tomorrow, oh Where would I be without Shifi and Tunde, eh! Maybe I go wound, eh-eh-eh Four years don waka (waka, waka) We still dey carry go (we still dey hustle) Nobody waka, nobody go solo (nobody) Baba God, oh (eshey), our case e oh, na your grace, oh A dupe, oh Four years don waka We still dey carry go Nobody waka, nobody go solo (k'osi eni keni, nobody) Baba God, oh, our case e oh (case e oh), na your grace (na your grace) oh A dupe, oh Baba a dupe, oh Baba a dupe, oh Baba a dupe, oh Baba a dupe, oh 1997 was the year I met Shifi Later we were joined by Lanre and Yemi 1998 Lanre passed away Zeal came with a brighter day Two double '03 came T-jazz and Joey Sunky and Mekoyo produced Olufunmi Oh, how I wish Lanre and Yemi were here But I thank you Lord 'cause Four years don waka ('cause) We still dey carry go (carry go) Nobody waka, nobody go solo (nobody go solo) Baba God, oh (my father Lord), our case e oh, na your grace, oh (Our case na your grace, so we thank you Lord) A dupe, oh Four years don waka We still dey carry go Nobody waka, nobody go solo Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh A dupe, oh Baba a dupe, oh Baba a dupe, oh Baba a dupe, oh Baba a dupe, oh Baba a dupe, oh Baba a dupe, oh Baba a dupe, oh Baba a dupe, oh We still dey, oh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out