Listen to Attitude by Deri

Attitude

Deri

Afro-Beat

553 Shazams

Lyrics

It's your favourite BOY Deri She say abi back bone She never go dey act on Last night she dey rush on This time she dey pass on Ohhww No She say abi back bone She never go dey act on Last night she dey rush on This time she dey pass on Ohhww No She a gimme attitude She gimme attitude She gimme Ati Ati Ati Attitude She gimme attitude She gimme attitude She gimme Ati Ati Ati Attidude One plus One Stands for me and you Dem no know We go shame dem too Make dem come Baby i want you Make dem come But me i choose you Touch me Drums Make i touch your Bass Run away Make i run to Chase Na your heart Wey i want to Trace Na your heart Wey i want to Trace Hmm Umm Ahh Oh Monica This your love Dey sweet like Pizza Wey your body Too dey ginger Wey your body Too dey ginger Body wey dey make a man Dey craze Na you make i looku Uche face Na you make a man dey Feel so lazy O Na you make a man to Feel so lazy O Ohhww No She a gimme attitude She gimme attitude She gimme Ati Ati Ati Attitude She gimme attitude She gimme attitude She gimme Ati Ati Ati Attidude
Writer(s): Fred Menendiaz Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out