Listen to Life Dey Go On by Brymo

Life Dey Go On

Brymo

Alternative

1,327 Shazams

Lyrics

What a song Once upon a long lost time I'm not born a saint Memories no dey to shape my thoughts No regrets, no pain And all the ladies See me say my ovaries Picked a little baby Wetin my mama say And everybody dey like rookie Mama tell me wetin my baba say When everybody dey work for me for free I frown, them shed tears E dey go on Life dey go on I crawl, I waka I say baba E dey go on Life wheel dey turn dey go on I run abroad For school for mosque When I just be little boy, I go wear my cape Imagine the fate of the world e dey for my hand E get time life show me pepper tales No know my story, the song I been dey sing E dey go on Life dey go on I run, I take off Them try to shoot me down, I nuke them all E dey go on Life wheel dey go on I sabi the road I talk Them try to keep me out, I buy the bus And the truth been dey hurt me E no get shield to protect me I breathe in, I breathe out To feel alive, I say "Them no gain, them no gain Them ditch the bus, them run Themselves the people boss, them run I fix, I patch, I exhaust Those wey love to join me, them come E dey go on Life wheel dey turn dey go on I stand for freedom for my life I love, I laugh, I drive To win there To feel alive To stand proper and to learn To stand and try To free my mind, to be wise To live in style, to take flight To dey shine To unlearn, to try again To win some more, to go far
Writer(s): Olawale Ibrahim Ashimi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out