Lyrics

Bad man no gentle That's why me i dey hustle We go bull ajeh we no go fall No case enemies lo ma fall I gat to make mama proud Ki owo ope ye le loud Ki omo ope gon le gara Kosi yawa oo Eledumare Jeki hustle ye pay eee Ki ire mi de ee Abiyamo ma jere I dey waiting for the pay day Eledami masun le ee Make my maga dey pay Steady grinding dey delay My mom dey complain Nah money i dey chase Make my maga dey pay Steady grinding dey delay My mom dey complain Nah money i dey chase Baba baba Pay day Baba baba oo Pay day Baba baba Pay day pay day Fine boy wey no get money No one see mi kosi eni to momi I dey work dey pray make i get money I won feed momi No time for kondi I call my guy make he sub for me E se lo pa phone nitori temi I keep on grinding It sure for me You dey drink hennessy I dey drink pami Eledumare Jeki hustle ye pay eee Ki ire mi de ee Abiyamo ma jere I dey waiting for the pay day Eledami masun le ee Make my maga dey pay Steady grinding dey delay My mom dey complain Nah money i dey chase Make my maga dey pay Steady grinding dey delay My mom dey complain Nah money i dey chase Baba baba Pay day Baba baba oo Pay day Baba baba Pay day pay day
Writer(s): Allen Damilola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out