Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oluwatofunmi Jeremiah Oyewumi
Oluwatofunmi Jeremiah Oyewumi
Songwriter

Lyrics

Uhm ah uhm ahn ahn Dave thug lose beat oh oh oh Ona kan woja yeh yeh yeh Ona kan woja yeh yeh yeh Ona kan woja yeh yeh yeh Ona kan woja brother no dey play Shebi kati lowo kati shorire I dey pray to God make hustle pay Make I get money pass Adeleke Anything wey them talk Na their problem oh If I no get money Na my problem oh Na money dey solve all the problem oh If you no get money them go shenk you oh Aye n reti eleya mi Nibolefi toluwa si My mama say make I no rest oh Shebi ise Orin logbe mi debi Alejo lowo motimo yh yh Shebi me I don sabi Ore ofe olorun Longbe gbogbo wa leke No be sey we too sabi Shebi if I waka for street Them go say he don come Shebi na your problem be that Shebi if them see me for street them go say see am Shebi na their problem be that Me I want to get money Take care of my mummy Shebi na their problem be that So why them con dey hate Without no reason oh Shebi na their problem be that Them go just dey kill their self with thinking oh Shebi na their problem be that Aye o feni foro afori eni oh Anything wey them do Koya bawon sey oh Toba je rere Oma jere eh oh Kosoun tomuwa toma mulo eh Ona kan woja brother no dey play Shebi kati lowo kati shorire I dey pray to God make hustle pay Make I get money pass Adeleke Anything wey them talk Na their problem oh If I no get money Na my problem oh Na money dey solve all the problem oh If you no get money them go shenk you oh Aye n reti eleya mi Nibolefi toluwa si My mama say make I no rest oh Shebi ise Orin logbe mi debi Alejo lowo motimo yh yh Shebi me I don sabi Ore ofe olorun Longbe gbogbo wa leke No be sey we too sabi Eru mi wuwo Baba bamigbe Toba n shey gbe gbe gbe Koya bawon gbe If them no call you make you dey your day No be who sabi pass Omo iya mi Na grace If You no dey happy for my progress oh Koya tete gbe body eh If you wan look for trouble make you look face oh Koya tete sho ara re Ope lope ejika to jaso duro When there's still a life there's still a hope No go dey take this life for joke If money mo dey make you buy your coke Koyeki baba mi jiye Kemi Omo Tun gbe Eni ti olowo Kosi kan tofe se eh eh Ona pemi po Lodore baba mio (Guppy on the micro)
Writer(s): Oluwatofunmi Oyewumi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out