Lyrics

Uptibaba Ayikiti ayakata Ayikiti ayakata Ayikiti ayakata How I pass the night dem no know My sun e don begin shine They want deplete the ozone I just dey live my life steady on a low-low But badi man want make I go insane begin to kolo They don begin to condemn Invading me like uniform men They want to give me problems I swear na only God go fit judge dem Hmm-hmm Abegi excuse my paranoia But this guys dey disguise undercover Dey wait to put a knife in your back If you turn am I no go be the scapegoat Wey dem go slaughter I see a lot of bad man They want stress me They want make I pariwo Want to put me for ambulance They want end me They just want to pami oh Shey na God wey dey bless man Why they want stress me Abeg make dem carry go oh Carry go oou If no be God e dey for me As dem bad man dem try to block my way If no be God e dey for me No no woah-woah They for don down me put inside one grave They go gather to dey talku talku (dem no dey talku finish) They go come start to dey do juju Dem go gather to get talku talku (dem no dey talku finish) They go come start to dey do juju They go gather to dey talku talku (dem no dey talku finish) They go come start to dey do juju Dem go gather to get talku talku (dem no dey talku finish) They go come start to dey do juju As e dey hot, as e dey hot as dey be I know the remedy you no fit stop my shine Shebi you want bribe God make He off my light I no get time for bad mouth give me 5Alive Shofepamini? You don chop belle full Wey you table my matter come dey use juju Kilo koni kilo-kilo koni Na daddy grace got me no be money As I dey head for the spotlight They dey my back just dey backbite They want me falling But my blessings still dey come through E dey shock them like kilode Daddy got me balling oh Some of them dem ah tie gele for my matter I no mind make I pour them the Holy water They want bother me but Baba cover me Oluwa bless me oh Jehovah bless me Oluwa wa gbemi soke Make I just dey steady okay They want use juju to turn me to mumu Baba cover me I no dey do juju Yeh yeh yeah yeh-yeh If you wish me well I dey wish you If you wish bad Make you go to hell oh oh I see a lot of bad man They want stress me They want make I pariwo Want to put me for ambulance They want end me They just want to pami oh Shey na God wey dey bless man Why they want stress me Abeg make dem carry go oh Carry go oou If no be God e dey for me As dem bad man dem try to block my way If no be God e dey for me No no woah woah They for don down me put inside one grave They go gather to dey talku talku (Dem no dey talku finish) They go come start to dey do juju Dem go gather to get talku talku (Dem no dey talku finish) They go come start to dey do juju They go gather to dey talku talku (Dem no dey talku finish) They go come start to dey do juju Dem go gather to get talku talku (Dem no dey talku finish) They go come start to dey do juju Ahn-han Even deaf man do hear am Home Bhoy, JAYII How far
Writer(s): Moses Bulus Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out