Music Video

Blessings
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Allen Damilola
Allen Damilola
Songwriter

Lyrics

I pray for grace for those people wey dey show me love Shame on those people wey dey show me off Them never believe say the boy go soon hot Everyday everyday I dey pray I dey keep it up I no say jah jehova go left me up Almighty God come show me love Better days ahead I no go regret I no dey loose guard Omo ope no dey relent Only chase the bag I no won dey for back I won dey give them back to back Ko le ye won bi omoope sey lo fa Asiko temi kode ni koja Them don't know ooo Mummy me I don go oo Yah your prayer for me Shower shower your blessings Bad boy with big sins but baba you keep bless me Every time every moment I no dey play I dey calculate When the money drop I no them be won relate By then no one to comparate Every one be on he races I only face my fears I no dey look your face I believe in my faith but the hustle delay. They no fit understand I dey feel the pain on my mind All the memories hurt my brain Money kudi hurt my feelings If no show me love don't bills me Coz I no fit sell my kindney
Writer(s): Allen Damilola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out