Music Video

FOYA - Loudy EAMZ (with Lyrics)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
loudy eamz
loudy eamz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olaolu Sanya
Olaolu Sanya
Songwriter

Lyrics

Gwagwalada gwagwalada Oga give me my change na Madam calm down Street life Wo-wo-wo-wo say life no easy my brother Many people make me feel so bad Shee na for ghetto wey I dey wey I hustle every day no lies When money come rubbers come everybody go live is life Today feet be your turn but tomorrow go be the best of my life This life wey we Dey Omo na team on god o Another man down the other blow Omo na hope on god ooo Invisible crown who am I that is a secret to myself Adara o say na papa know the best Erima doh erima doh oo erima jo-jo Loduyin o (loduyin o) maribatishe o (maribatishe o) Lodunyi o oh-oh ma rudun modun (marodun modun) Lodunyio (lodunyio) makole'mole (makole'mole) ehn-ehn Tell me what you wanting is it love or money Cause for the street if you no get money it's funny Mama tell me loudy make you keep the hustle If you work and pray very soon your light go shine too See they never know very soon loudy i go kill the show o These people never know very soon loudy I go the show o This life wey we dey Omo na team on god o Another man down the other one blow Omo na hope on god ooo Invisible crown who am I that is a secret to myself Adara o say na papa know the best Erima doh erima doh erima jo-jo Loduyin o (monikomujo) maribatishe o (monikomujo) Lodunyi o oh-oh ma rudun modun (komujo komujo) Lodunyio makole'mole (farabale ko mujo) (Aninanina anina aninanina) (Aninanina anina aninanina) (Ahhh-ahh-ahhh) (ahhh-ahh-ahhh) see-ee-e Erima doh erima doh erima jo-jo Erima doh erima doh erima jo-jo Loduyin o maribatishe o Lodunyio o wo-wo-wo (wo-wo-wo)
Writer(s): Olaolu Sanya Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out