Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Obai Prince
Obai Prince
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adinnu Obinna Prince
Adinnu Obinna Prince
Songwriter

Lyrics

(Giving me love oh dagbana) (I want your love oh dagbana) young star Obai prince pon dis oh (Giving me love oh dagbana) (I want your love oh dagbana) whoa whoa (Giving me love oh dagbana) Bullion mikado oh (I want your love oh dagbana) Ololufe what's supping, just u and i pon the duvet So many things we can do eh, so many things we can do eh eh My comment tu t'appelle, my baby malobe jo malobe eh Straight to your father house, straight to your mother house oh Oh madam, i don see fruit wey ripe for your compound oh madam And I'm coming to pluck it off tonight o, oh madam Come rain come sun i no go leave your side o, oh madam Your side o, oh madam My baby is ogaranya, her beauty is ogaranya, your smile oh ogaranya Na u dey give me blessings oh (Baby) ogaranya, my baby ogaranya, her beauty ogaranya Na you dey give me blessings oh (Giving me love oh dagbana) (I want your love oh dagbana) (Giving me love oh dagbana) (I want your love oh dagbana) Girl you're the one that i dream of, many many peeps no wan see us oh But I no send dem all, but I no send dem all oh Obianuju u dey burst up my medulla, oblugata steady on a regular Come and take my hand oh, come and take my hand oh oh Oh madam, I don see fruit wey ripe for your compound oh madam And I'm coming to pluck it off tonight oh, oh madam Come rain come sun i no go leave your side oh, oh madam Your side oh, oh madam My baby is ogaranya, her beauty is ogaranya, your smile oh ogaranya Na u dey give me blessings oh (Baby) ogaranya, my baby ogaranya her beauty is ogaranya Na u dey give me blessings oh, oh (Ogaranya, my baby is ogaranya, your smile oh ogaranya) (Na u dey give me blessings oh) Oh my God... fiokee Whytemajik
Writer(s): Adinnu Obinna Prince Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out