Lyrics

Me I never see nobody wey go stand by me Like you, how do you this The girls them try they no fit do this You don burst my medulla don burst my head oh bae Attention now I call obey When you call me I must to stay Wages me I paid the wages Pull up in a new Mercedes (say this) Hold you down yeah you know I say this oh Hold down girl you know I say this Wages yeah I paid the wages Hold you down yeah you know I say this Pull on in a new Mercedes, pull up in a new Mercedes oh Cause I Dey runaway runaway runaway from love Oh baby I Dey runaway runaway runaway from love till I met you girl! Cause I Dey runaway runaway runaway from love Oh baby I Dey runaway runaway runaway from love till I met you girl! Sun mobi ko sunmobi ko sunmobi ka jo (come closer let us dance) Dem no want make we Dey together sun mobi ka fo Sun mobi no runaway come closer to me my bae Sun mobi ko sunmobi ko sunmobi ka jo (come closer let us dance) Wages me I paid the wages Pull up in a new Mercedes (say this) Hold you down yeah you know I say this oh Hold down girl you know I say this Wages yeah I paid the wages Hold you down yeah you know I say this Pull on in a new Mercedes, pull up in a new Mercedes oh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out