Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Davido
Davido
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Okoh Victor
Okoh Victor
Songwriter
Adeniran Adetunji
Adeniran Adetunji
Songwriter
David Adedeji Adeleke
David Adedeji Adeleke
Songwriter

Lyrics

Fia, Fia Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above Shawty want a million dollar (shekpe) Say make I wire, wire Turn me to under cover o, maga o She say all her friends are (friends are) Living lavida loca (l-l-I-loca) Dey form Yemi my lover o, ah Yeh!, you for dey for me (you for dey) When the boy dey hunger, eh I for die for you o, eh But you say, "If you no get money, hide your face" I hide my face, make another man pikin run my race I love you no mean say if you say Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem) I go put hand for fire o E no mean say if you say Make I put one leg for fire (fire, fire burn dem) I go put leg for fire o Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above Shukura ki lo ki' osi o, eh Shuku sheka aya shoemaker o Caroline save your drama I don't need it, go dey soap opera o Hola, Hola, Mr Olopa Am not here to cause wahala Hello Diva save your drama You don't need me, in your soap opera Yeh!, you for dey for me (you for dey) When the boy dey hunger, eh I for die for you o, eh But you say "if you no get money, hide your face" I hide my face, make another man pikin run my race I love you no mean say if you say Make I put one hand for fire (fire, fire burn dem) I go put hand for fire o E no mean say if you say Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem) I go put leg for fire o Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above Yeh!, you for dey for me (you for dey) When the boy dey hunger, eh I for die for you o, eh But you say, "If you no get money, hide your face" I hide my face, make another man pikin run my race I love you no mean say if you say Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem) I go put hand for fire o E no mean say if you say Make I put one leg for fire (fire, fire burn dem) I go put leg for fire o
Writer(s): David Adedeji Adeleke Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out