Listen to Voices (feat. Ajesings, Diamond Jimma & Bella Shmurda) by Bimz Media

Voices (feat. Ajesings, Diamond Jimma & Bella Shmurda)

Bimz Media

Pop

18,573 Shazams

Lyrics

Real shi Dey call me fresh out Jimma sun, Jimma sun, yeah yeah It's Kezy Klef Production Mr Bee on this one oh Bella Shmurda, yeah Fine boy Bella Shmurda Bimz Media pon dis Oh Real, yeah I gat voices in my head, yeah I no know the one I go hear, yeah I gat holes in my heart I no know who go heal am for me Holy Lord oh, make people dey show me love me oh Make your pikin no go fall oh Make I dey lead, make dem follow Oh my God, make people dey show me love me oh Make your pikin no go fall oh Make I dey lead, make dem follow (oh real) Ori mi magba bo de Eleda mi ma je sin wa wa'ye oh Magba bo de Ori mi jowo magba bo de (yeah, ayy-yayy) Ori mi magba bo de Eleda mi ma jen bawon te'wo mo oh Magba bo de Ori mi jowo magba bo de, yayy-yayy Ota ib'ayo mi o, Oluwa gbe mileke Still dem dey try to push me down down But my God no let me down down down Ota ib'ayo mi o, Oluwa gbe mileke Fire burn dem one by one My God dey with me for sure (oh real) No fear, no shakin', shogbo oh? I gat voices in my head, yeah I no know the one I go hear, yeah I gat holes in my heart I no know who go heal am for me Holy Lord oh, make people dey show me love me oh Make your pikin no go fall oh Make I dey lead, make dem follow Oh my God, make people dey show me love me oh Make your pikin no go fall oh Make I dey lead, make dem follow (oh real) Oh say, mama I've been thinkin', I'm thinkin' maami Maama, where you dey? I've gat to speak to you Mama, I've been thinkin', yeah I've been thinkin', yeah Mama-a-a, yeah Oro aye lon ja mi laya Oro aye lon shey mi gidigba Oluwa stand by me Make I stand gidigba Face my fears Anybody gbo'ju wo'mi, me no fear Me no want second chance I'm never scared They wished me bad You know that's not my share (Real, yeah, that's not my share) I gat voices in my head, yeah I no know the one I go hear, yeah I gat holes in my heart I no know who go heal am for me Holy Lord oh, make people dey show me love me oh Make your pikin no go fall oh Make I dey lead, make dem follow Oh my God, make people dey show me love me oh Make your pikin no go fall oh Make I dey lead, make dem follow (oh real) Aje on the Mix Bimz Media pon dis
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out