Listen to Rhythm nd Bass (feat. The Gifted) by Philkeyz

Rhythm nd Bass (feat. The Gifted)

Philkeyz

Afro-Beat

3,640 Shazams

Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Philkeyz
Philkeyz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Philkeyz
Philkeyz
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Xtreme
Xtreme
Engineer

Lyrics

Oh no no... Ok yesterday, my mama call me say are you ok... I tell my mama say am very ok... She say remember say your special baby... I enter uni to study economics, My music come scatter the premises... What a bad guy, but they come dey feel my melody... Cos na Wetin I get I go give na the rhythm Nd Bass... Gimme the mic make I totori you, I go knack you the beating and give you the melody... Na the rhythm Nd Bass, make I hit you with the rhythm and bass Say old mama them and the youngy them don dance to my melody Na Wetin I get I go give na the rhythm Nd Bass... Na the rhythm Nd bass When the gbedu enter the system, They say the thing is ringing inside my head, I never see a gbedu wey sweet like this, Mr Dj turn up the volume, Shebi na mr melody give us the rhythm... Baby oh, baby oh, baby... Dance to the rhythm make we jolly oh... No be today I dey knack the gbedu And na my duty to dey give you the gbedu Cos na Wetin I get I go give na the rhythm Nd Bass... Make I hit you with the rhythm Nd Bass Gimme the mic make I totori you, I go nack you the beating and give you the melody... Na the rhythm Nd Bass . . .Make I hit you with the rhythm Nd Bass Say old mama them and the youngy them don dance to my melody Na Wetin I get I go give na the rhythm Nd Bass... Na the rhythm Nd bass Na the rhythm Nd bass
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out