Listen to Street Anthem (feat. Graham D & Erigga) by Gasky

Street Anthem (feat. Graham D & Erigga)

Gasky

World

47,740 Shazams

Lyrics

Abeg (bri-beng-beng, ah-ya-ya) It's King Paperboi (ah-ah-ah) Day break everywhere spoil na It's Graham D-D-D-D-D-D-D-D-D-D baba now Habu No cold Lock up Oshey (wahala) Who never sit down for chair no dey lap person Woman wey go pay no go stress person Nice cloths, fast cars you go fear person But if dem thief your clients charlie you go learn lesson But fake friends dem on hotspot for you dem off their data oh But charlie don bomb every where scatter oh We all rise and fall like the dick does I will give you a nice beat am feeling like Ozedikus Charlie you block your guy because of one-five But six girls come your house and you dey eye five Chairmanship, you no wan tell us were you bomb And if I ask you go say na where I bomb naim you bomb What nonsense? Greedy bastard See the chain for your neck, you know cost hard And your paddy dey for house dey drink custard The paddy na graduate e get masters, chei Abobi, Abobi No dey zuzu gaga No be who first start naim dey win race (oh-oh-oh-oh-oh) As you get your own make you know say Another person get him own for body 'Cause everybody get their time to pick for the street Oh ah-ah-ah-ah oh Yamari oh ah-ah No man be God and God no fit be man Yamari oh ah-ah Everybody get their time to collect for the street oh Yamari oh ah-ah Shey you dey hear, eh yeah-yeah? Yamari oh ah-ah-ah (old Warri in the building) (Warri say abeg) Everybody wan make am You dey see the queue? No need to wait warri boy, ehn, I skip the queue With pigin rap, no yoruba like CDQ Carry my boys along now, everywhere stew Na we dey pop champagne Monday to Monday Gone are the days we dey say, "one day na one day" Haters dey yinmu wan bring us down, that one day Dey call my gee line dey ask, "how much that one pay?" When we dey grind like blender You dey follow Brenda Na you dey friend am, no doubt But na me dey bend am Odikplokplo, my guy dey give am wheel barrow We no dey follow you dey drag take your weak cargo The only reason we dey chop na because we work Two seconds everywhere burst, look aza na block I use am block my ear from una carry talk Who fight me don fight God, no be carry talk, I'm blessed Abobi, Abobi No dey zuzu gaga No be who first start naim dey win race (oh-oh-oh-oh-oh) As you get your own make you know say Another person get him own for body 'Cause everybody get their time to pick for the street Oh ah-ah-ah-ah oh Yamari oh ah-ah No man be God and God no fit be man Yamari oh ah-ah Everybody get their time to collect for the street oh Yamari oh ah-ah Shey you dey hear, eh yeah-yeah? Yamari oh ah-ah-ah
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out