Music Video

Scatter
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
2person
2person
Performer
COMPOSITION & LYRICS
2person
2person
Songwriter

Lyrics

2person na me be this (WOSKKY) You remember the time wey you been broke People dey de laugh you You remember the time wey you dey surfer No body want to know you You remember the time wey you dey pray every day Say baba Remember you When you start to progress People go dey for corner Dey reason waiting dem go do, to pull you down so you go suffer Dey reason waiting them go do to bring you to square one Dem don fail, (Dem don fail) Baba say dem go gather Surely dem go gather But if their gathering no be for good na so dem go scatter Na waiting make I no Dey fear them Now their gathering don scatter E don scatter Their gathering don scatter I say e don scatter Their evil plans don scatter I say e don scatter They want to reason my matter I say dem no fit (I say dem no fit) ײ People wey go destroy you no Dey far from shey you get it Your plans you tell some People no Dey work again If you notice Omo na who dem be? Na people wey know you (I swear) Omo na who dem be? Na people wey know you (I swear) People wey no Dey like to see you succeed Dem go do anything bring you down to your knees And nwanne you fit not know who dem be Remember say baba God say dem go gather Remember say baba God say dem go scatter Waiting me I know what they do doesn't matter (Waiting me I know what they do doesn't matter) If dem won try dem go see something (Something) Now their gathering don scatter, (Oyeah) E don scatter Their gathering don scatter I say e don scatter, (Oyeah) Their evil plans don scatter I say e don scatter They want to reason my matter I say dem no fit E don scatter Now their gathering don scatter, (E don scatter) E don scatter Their gathering don scatter, (E don scatter) I say e don scatter Their evil plans don scatter, (I say e don scatter) I say e don scatter They want to reason my matter I say dem no fit
Writer(s): 2person Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out