Lyrics

Uh yeah yeah yeah Ayno Sama Uh yeah Long time since I felt this right Omotena I dey feel your vibe Want you to come over to my place But you kon dey tell me this and that And baby girl you know say It's been a long time since I felt this right Just want you to be my Bebe Oluwa know say ah fi fight for you I be Superman you be Lois Lane No go play me like Costa Baby girl, make you no go play me like Costa Whenever ain't busy I go be there for you Anybody wey wan try make dem come face me Cos I go shoot them gan, with my machine gun I no be gangster but I sabi these runs Oh Maddie you're the one I want Come close Baby jekalo Oshé gan, bebe gan Girl you know say na your matter gan Oshé gan, bebe gan Girl you know say na your matter gan Oshé gan, bebe gan Girl you know say na your matter gan Oshé gan, bebe gan Girl you know say na your matter gan Na your matter dey my head oh no no (na your matter, matter dey my head) Na your matter dey my head oh no no (matter dey my head) Na your matter dey my head oh no no (na this your matter dey my head) Na your matter dey my head oh no no If it isn't you There's no one in this world I wanna do Shey you know my love for you is true Anything you want, I buy for you And I'm singing this song for you Girl I'm singing this song for you Oshé gan, bebe gan Girl you know say na your matter gan Oshé gan, bebe gan Girl you know say na your matter gan Oshé gan, bebe gan Girl you know say na your matter gan Oshé gan, bebe gan Girl you know say na your matter gan Na your matter dey my head oh no no Na your matter dey my head oh no no Na your matter dey my head oh no no Na your matter dey my head oh no no (It's Pseudo)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out