Listen to Xoxo (feat. Billirano) by SofTi

Xoxo (feat. Billirano)

SofTi

World

328 Shazams

Lyrics

Your kurukere waka e dey one dey be like corruption The way you dea waka lasan be like say na eruption Ele you dey burst my brain You fit cause migraine walai I dey night and day I no fit retire hun hun See wetin you cause like this All the boys no fit breath in peace And dem go give you scope ko latan I no fit hold am for body again E no dey rest disturbing my brain Oni Kin sare mabo say make I no delay Mo kofun dada cos I know na my taste Oh my soweee Baby no do me xoxo Kele no tell me no no Wo bo shen gbese bi poco poco lee Oh my soweee Baby no do me xoxo Kele no tell me no no Wo bo shen gbese bi poco poco lee Its gone mo mo pe Otilo And if na my turn ma Fimile lor Only you I don't need anyone Emi Idan dem sabi me for this Lagos Erima your body dey do me one kind for my body Wetin you dey chop tofin yodi Come closer make I service your body No go mind if I spend all my money money Once debe can always debe Ma fimi form and F Racheal I no go lie you resemble angel Baby promise to gbemidebe sometimes The problem Wey I get with you na this your body o Make me one dey worry oo Spice me up like curry o le le le Oh my soweee Baby no do me xoxo Kele no tell me no no Wo bo shen gbese bi poco poco lee Oh my soweee Baby no do me xoxo Kele no tell me no no Wo bo shen gbese bi poco poco lee
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out