Listen to A GIRL CALLED GRACE (feat. Jay Teazer) by Erigga

A GIRL CALLED GRACE (feat. Jay Teazer)

Erigga

Hip-Hop/Rap

6,439 Shazams

Lyrics

Erigga, Paper Boi Yah No be mouth, no be mouth Your girlfriend dey here, no be mouth She dey play truth or dare with my rich friends If I tell wetin happen here, you go open mouth Before I eat that pussy I say my grace (yah) She say her name na Grace From the VIP we dey go my place, yeah I no get time to waste I'm a hustler on a paper chase (paper chase) But I go spray if you shake your waist Sinner man like me no fit change my ways, na-na See Meet the idle man wey sell devil workshop Erigga, Paper Boi, king of carry-talk No be gist, we don dey hit before the hit come We don drive many motor before motivation Niggas dey wonder how law enforcement take dey burst them Too much information for Snap', na babe when dey dust them Fine girl from LA say I too get bad mouth Say she fear, na last week I shift her pant Side chick dey ask whether she fit cheat on me I tell her say go ahead so far collect money I fit still give control, just dey Versa me She know say I be kolo, she no dey answer me I give her miliki, she give me milo, eh-ehn On the low If you no get money, hundred meters Run come, baby, I go give you visa I give her miliki, she give me milo, ah-ahn On the low If you no get money, hundred meters Run come, baby, I go give you visa Where you feel say she get that Casablanca She like date me but this paper no be calendar As I dey write this line now she dey my veranda After we finish like this, she don get one Prada She know wetin carry her come Lag, secure the bag Na mumu dey fall for love, what's the thanks for come If no be money you dey talk, she don carry her bag Come meet me when go buy her real Louis Vuitton W-W-Wasn't mouth, no be mouth Your girlfriend dey here, no be mouth She dey play truth or dare with my rich friends If I tell wetin happen here, you go open mouth Before I eat that pussy I say my grace (yah) She say her name na Grace From the VIP we dey go my place, yeah I no get time to waste I'm a hustler on a paper chase (paper chase) But I go spray if you shake your waist Sinner man like me no fit change my ways, na-na Money dey preketete, ooh So baby jejejejeje, ooh I go make you jogododo, ooh After that na doe-doe-doe, ooh Money dey preketete, ooh So baby jejejejeje, ooh I go make you jogododo, ooh After that na doe-doe-doe, ooh (Heze Chris, real thing)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out