Lyrics

Eyy Boy Kilosele Bai Ehh ehhi My bro if you sleep make you wake up eh You gats a lot to do wake ur self Na everybody Getty him own Gbe bo di e Shey you hear Before na monkey dey work Baboon wan chop there And nowadays belike make you face ur fear Better talk no dey sweet for hear And you no go hear See I go talks wetin dey mind Cos if we no get e go dey one kind Bobo go happy if money dey bank And I Getty plenty I go do for life Say mama dey for house And I Getty kele wey dey blow my mind Say na money den dey take chop life Make the bilii talk Make we puff and pass Ha ha ha Ha ha ha If you Getty money you go chop ur life Ha ha ha Ha ha ha Steady grinding me no dey waist my time Ha ha ha Ha ha ha Make everything dey alright Ha ha ha Ha ha ha Wereywagon Yunno Have been doing many things Ki everything Balècool Put my life on the bag All night mio kin sun Gotta do what to do As pe mo si move As pe mo si n mi Owo yi ajo ma ni Kinfi for ota mi lenu Give it to dem Tatata funwanje bi bayani Make I upgrade in level Ki everything ti align I'm alright I'm on the line Foward ever my niggah Nothing can even stop me shine You know I'm strong and Firm Rolling like a Boris Make I no go suffer later Gat I'm grinding like a lorry Emi o je anybody ni Sorry Oluwa loni glory I'm out here for the Billi Mio le dele ma so story Gotta prove prove to my mum Npe E ma je ere ite biyi Tell my kele make she calm Very soon oma Bam Toba selle e go be like scenario for your eye Toba Oro npe moti high anyhow mo ma high My bro if you sleep make you wake up eh You gats a lot to do wake ur self Na everybody Getty him own Gbe bo di e Shey you hear Before na monkey dey work Baboon wan shop there And nowadays be like make you face ur fear Better talk no dey sweet for hear And you no go hear See I go talks wetin dey mind Cos if we no get e go dey one kind Bobo go happy if money dey for bank And I Getty plenty I go do for life Say mama dey for house And I Getty kele wey dey blow my mind Say na money den dey take chop life Make the bilii talk make we puff and pass Orriye mafo yunhdee Everything ma palash Olohun Mummy E ma worry Aje everything go Dey alright
Writer(s): Smash Wagon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out