Listen to Where Dem Dey (feat. ODUMODUBLVCK) by Laime

Where Dem Dey (feat. ODUMODUBLVCK)

Laime

World

65,317 Shazams

Music Video

Laime - Where Dem Dey feat. Odumodublvck (Visualizer)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Laime
Laime
Vocals
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Onisolaime Bennibor
Onisolaime Bennibor
Songwriter
Tochukwu Ojogwu
Tochukwu Ojogwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Thrill Max
Thrill Max
Producer

Lyrics

Yeah, yeah, yeah Omo make dem comot for there Make dem clear the space for my guy's Abeg make dem si-down for near you Bouncer, you-you don smoke? Comot for there, comot for there Comot for that man I say make you shi-ift So I ask Dem where Dem dey (where Dem dey) When I dey Port Harcourt city dem dey play (Dem dey play) And we been dey hustle everyday (On God) If we miss the road we use another way (We go japa now) I tell them bring the champagne (Champagne) Treat a Tuesday like a fvcking Friday And this one no be child's play (child's play) When we commot everybody wan gbe (gbe-gbe-gbe-gbey) I tell them may dem lap abobi This benelyn e don dey scratch my body They better not looseguard abobi Before the touch me I go stab somebody Dem don dey see many pressure (many pressure) You no get voltage make you commot for my section (yes) Cause the balling no get measure (make Una gimme benelyn) I be leader I go always give them lecture, uhh Eh, I tell am gimme benelyn it fell on deaf ears Dem go bring expectorant, the thing dey burst head (one card) Pop ref (yes) Na me swallow ten (ehn) E dey very accessible, be like trade fair (damn) Cocaine and Champagne Laime the glory days (crack) When Depression been hook us to the stem Chop them, I no value them (ha-a) Kylian Mbappé na me equalize every goal As I waka through the city of Paris na Aujourd'hui (oh) My maga go pay today today o Mon amie, my friend Will you marry me? (NO) Okpo don dey holla I no go follow their P Wey dey play Where dem dey Who dem be, kalashin I dey pam, see release E dey quick, they no breathe Na me been dey carry gun (Big Kala) Laime aka na follow come So I ask Dem where Dem dey? When I dey Port Harcourt city dem dey play (dem dey play-play-play) We been dey hustle everyday (wahala-dey) If we miss the road we use another way (we go japa naw) I tell them bring the champagne (champagne) Treat a Tuesday like a fvcking Friday (friday-y) And this one no be child's play When we commot everybody wan gbe (gbe-gbe-gbe-gbey) I tell them may Dem lap abobi (eh-yah) This benelyn e don dey scratch my body (eh) They better not looseguard abobi (eh) Before the touch me I go stab somebody (eh) Dem don dey see many pressure You no get voltage make you commot for my section Cause the balling no get measure I be Leader I go always give them lecture Olosho want that wicked loving Omo Better Stop it, I don make deposits Better take your profit and dance And dance (and dance) Dance, take your profit and dance (oya take your profit) Oya make we pop 1 Take your profit and dance That bad romance (What this band is singing about) (Is the fact that you turn up to somebody) (And stabbed him in the back and twist the life in the human being) Mey dey laff, the matter long, geh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out