Lyrics

Hmm, hmm-hmm Hmm-hmm, hmm Hmm-hmm, hmm (It's Phynest on the beat baby) Bimo shen mi, l'ola Oluwa ni (l'ola Oluwa ni) Blessings on blessings all over me I don do many things kinto ma k'orin 'Cause every time I reason oh All I want is money I'm never caught in a robbery I don't take what doesn't belong to me One man mopol, kode si elomi Surprise succeed, make I no go Ceaser When I check my time, I see say no time I pray to Jah and I pray tight But, mummy say "I go dey fine" Mo ma ranti even when I dey far Mi dice still rollin', Rolling Dollar Current president go turn former B'aye shen yi, we dey change Put some respect on my name No Seyi, no Vibez (call my name) No Seyi, no Vibez (call my name) No Seyi, no Vibez (call my name) No Seyi, no Vibez (call my name) No Seyi, no Vibez (call my name) No Seyi, no Vibez (call my name) No Seyi, no Vibez (call my name) No Seyi, no Vibez, ah-ah, yeah Mafi lo mi, it's not by force I no see my sister, I con dey call I con dey ask "wetin dey sup?" It's a pity, my sister gone 2014, the boy started We started the song, dem say "we no well" Thank God today, e don dey make sense Say na only Jah, the boy no dey fear No tell somebody 'Cause somebody fit to kill person Person no fit kill everybody If Oluwa bless you, put am for your tummy, ah-yeah When I check my time, I see say no time I pray to Jah and I pray tight But, mummy say "I go dey fine" Mo ma ranti even when I dey far Mi dice still rollin', Rolling Dollar Current president go turn former B'aye shen yi, we dey change Put some respect on my name No Seyi, no Vibez (call my name) No Seyi, no Vibez (call my name) No Seyi, no Vibez (call my name) No Seyi, no Vibez (call my name) No Seyi, no Vibez (call my name) No Seyi, no Vibez (call my name) No Seyi, no Vibez (call my name) No Seyi, no Vibez, ah-ah, yeah (Aje on the Mix) (It's Phynest on the beat baby)
Writer(s): Afolabi Oluwaloseyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out