Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
ajofé.
ajofé.
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adukwu Samuel Atadoga
Adukwu Samuel Atadoga
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
beatsbyMayor
beatsbyMayor
Producer
Jake Gordon
Jake Gordon
Mixing Engineer
Gerhard Westphalen
Gerhard Westphalen
Mastering Engineer

Lyrics

Philo & Andy & Jude Dem been dey dey think say This nigga can't move Dem been dey dey think say This nigga can't groove Dem been dey dey think say This nigga can't see tomorrow Iheneme Nothing Dey happen For area wey we dey stay Person wey try loose guard Brother e go collect Make you no dey look me Like I be your connect Iheneme Iheneme Nothing Dey happen For area wey we dey stay Person wey try loose guard Brother e go collect Make you no dey look me Like I be your connect Iheneme Iheneme e No be lie abobi isi ga begwu Make I check you well well Before you settle I be dat nigga Wey dey coupe the menu Tony Elumelu One time I was so poor Couldn't help my daddy From dying cus' we poor Hustling and dying From the dangers involved Pushing all the niggas That thinking im on top You know Philo & Andy & Jude Dem been dey dey think say This nigga can't move Dem been dey dey think say This nigga can't groove Dem been dey dey think say This nigga can't see tomorrow Iheneme Nothing Dey happen For area wey we dey stay Person wey try loose guard Brother e go collect Make you no dey look me Like I be your connect Iheneme Iheneme Nothing Dey happen For area wey we dey stay Person wey try loose guard Brother e go collect Make you no dey look me Like I be your connect Iheneme
Writer(s): Adukwu Atadoga Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out