Lyrics

Dear Lord, I don come To speak my mind If no be you i for don fall But na you help me climb Nobody fit do wetin you do Nobody fit understand The reason I dey all over you Papa, how you do am oh E dey scatter my dAdA How you cover for me When dem been visit BABA It hurts so bad inside E pain me GAGA Na you be my chairman sir Na you be my OGA Everything wey me I get I no mind bring am back to you The life I dey live na you I get In fact ngiyabonga (thank you) Thank you father for the things wey you do today And all the things wey you don do for me since yesterday The ones you promise me, I come here to say ngiyabonga oh! The way you carry the blessings dey shower this boy for body, (O mara mmara mma) The way you carry the favour dey shower this boy e plenty, (O sara mba ra mba) If no be you where I for dey If no be you Wetin I for do You dey give me joy oh You dey oh Papa, how you do am oh E dey scatter my dADA How you cover for me When dem been visit BABA It hurts so bad inside E pain me GAGA Na you be my chairman sir Na you be my OGA Everything wey me I get I no mind bring am back to you The life I dey live na you I get In fact ngiyabonga (thank you) Thank you father for the things wey you do today And all the things wey you don do for me since yesterday The ones you promise me I come here to say ngiyabonga oh!
Writer(s): Precious Marc Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out