Listen to Lagos City (feat. Shugavybz & Roger Lino) by Godboy

Lagos City (feat. Shugavybz & Roger Lino)

Godboy

World

87 Shazams

Lyrics

Lagos city Wetin be that we never see for lagos city It is a busy city (busy city yeah) Ogbebi make you shine your eyes for lagos city (ohh) Monday night for obi's house Tomorrow morning nah work oh Everyday for the raba Na wetin u want make we chop oh Traffic nah normal We go still reach location Dem say money no dey for lagos But money steady dey burn Dem go call ashawo Spray money oh Shayo oh Till dem eye dirty I call korede Where u dey? Say make we link for jakande Enter korope, on a Saturday But traffic dey Conductor wey my change The next thing I see nah ekelebe oh Young man give me your phone Officer wetin I do? Lagos city Wetin be that we never see for lagos city It is a busy city (busy city yeah) Ogbebi make you shine your eyes for lagos city (ohh) I don tie my shoe lace Day don break oh Man suppose to work oh I run my own race I no like to talk oh Just put in the work oh I find true love for lagos tire ya, I reach okokomiko Na so so good girls with ashawo vibes oh Today na Mike, tomorrow na Tyson Na so them break my heart Up and down Oh my God See gobe o I call korede Where you dey? Say make we link for jakande Enter korope, on a Saturday But traffic dey Conductor wey my change The next thing I see nah ekelebe oh Young man give me your phone Officer wetin I do? Lagos city Wetin be that we never see for lagos city It is a busy city (busy city yeah) Ogbebi make you shine your eyes for lagos city (ohh)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out