Lyrics

Dem talk say funds no dey To take the funds wey dey Even the oil wey dey No dey reflect for the part him dey The people wey get no send who no get Sake of say love no dey (ewe) The ones wey no get them still dey survive Sake of say God wey dey Yeah, I see the pain and I see the smiles I see the brake, I see the drive I feel the deaths and I love my life I want get pikin and I want get wife I want get yam, but I no get knife E crazy how I get only hope I'm counting days and I'm counting nights See, brother my life no sure All of their ways no pure The people wey swear say dem go protect Na dem wey dey kpai the more Dem no wan the youths to ball Infact, na dem dey burst the ball You talk, dem fit to burst your jaw You ask dem go still dey lie the more Mehn I know say nobody holy But this hardship no fit me This hardship no fit me E go make if you talk you no gree Kuz this kind thing no sweet you This kind no sweet me But we go dey okay We go dey alright We go dey okay We go dey alright We go dey okay okay We go dey alright We go dey okay We go dey alright See I get hope say things go better Big hopes say things fit change We gazz try to dey better Make moves so things go change Talk true most times like fela This book gazz get new page Workers gazz get new wages Make we for go new stages Yeah, you see the pain and you see the smiles You see the brake and you see the drive You feel the deaths and you love your life You want get pikin and you want get wife You want get yam, but you no get knife E crazy how you get only hope You counting days and you counting nights Mehn I know say nobody holy But this hardship no fit me This hardship no fit me E go make if you talk you no gree Kuz this kind thing no sweet you This kind no sweet me But we go dey okay We go dey alright We go dey okay We go dey alright We go dey okay, okay We go dey alright We go dey okay We go dey alright But we go dey okay We go dey alright We go dey okay We go dey alright We go dey okay, okay We go dey alright We go dey okay We go dey alright
Writer(s): Ifeanyichukwu David Onoka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out