Listen to Nov6 (Inu Yara) by AyTraQ

Nov6 (Inu Yara)

AyTraQ

Alternative

4 Shazams

Lyrics

I thank god, and I bless his name For the gift wey Dey rush like hurricane Omo adugbo, I be larondo Pikin for street, hustle lo somi d'Arugbo Dem say dem say make I carry go (hmm) No be chaise my gee, (Uhn) As I Dey do my thing Ya know I too sabi many things But boy never get money When I Dey under duress, you dey use durex When I dey Blue App dey find money You dey catch Konji, Omo my eye don see I called you You don't know the reason why I called you You choose not to pick I called the second time Thinking okay you missed the call You still did not pick I sent a message, did you reply? No I had to call you on WhatsApp You were not online At least you will see it Honestly, this your refractory attitude needs too stop It's making you less of a human I mean It's not just about singing Singing, singing, singing up and down Thinking you'll blow one day Face my fear, I no fear Where I Dey go, I go reach there Ajeh Mo ma debe seh (tsks) Ani Mo ma de be seh One thing is I'm not always surprised at your attitude Because you never disappoint me
Writer(s): Ayo Ademide, Ayomide Oluseye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out