Lyrics

Uh-uh, uh-uh, mm (Kúkúrúkú) (Cook that thing) Instagram, Instagram Pressure getting worser, na we start am Range Rover your babe buy, na we dash am She dey claim CEO, make we no cast am Who pop am? It's improper Ace wey we never pay for, na who pop am? We don perch for Yhemo Lee, section for clubs snap E be like say na we sort am See, money pass money I get money wey pass Jazzy money And if you don't gerrit, ò jáṣí ǹọǹì Forget about it, ò jáṣí ǹọǹì See, I'm not really here to make fun of nobody But the funds dey die We no get wetin we talk say we get But to press their neck on IG This celebrity lifestyle sef All of us just dey lie All of us just dey lie All of us just dey lie This celebrity lifestyle sef All of us just dey lie All of us just dey lie All of us just dey lie See a whole big boy A whole baddie, celebrity, but Anytime we wan pose, we go borrow (Anytime we wan pose, we go borrow) See, I hold bitcoin If I shine teeth oh, na gold you go see Anytime we wan pose, we go borrow (Anytime we wan pose, we go borrow) OG before IG don go sign up for IG eventually I tell you say your mind no go touch ground if you buy Ferrari No petrol to start engine But who you dey lie for? Who you dey finger? You dey vex, you dey call boys, you dey ginger When me and you know say you no get the liver Abi you think say àyà mí'n jà? See, money pass money I get money wey pass Jazzy money And if you don't gerrit, ò jáṣí ǹọǹì Forget abourit, ò jáṣí ǹọǹì See, I'm not really here to make fun of nobody But the funds dey die We no get wetin we talk say we get But to press their neck on IG This celebrity lifestyle sef All of us just dey lie All of us just dey lie All of us just dey lie This celebrity lifestyle sef All of us just dey lie All of us just dey lie All of us just dey lie See a whole big boy A whole baddie, celebrity, but Anytime we wan pose, we go borrow (Anytime we wan pose, we go borrow) See, I hold bitcoin If I shine teeth, na gold you go see Anytime we wan pose, we go borrow (Anytime we wan pose, we go borrow) (M-M-Milla Mix) (Kúkúrúkú)
Writer(s): Martins Uche, Michael Olayinka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out