Lyrics

Boboyi jor tee dollar Boboyi jor PsychoYP Boboyi jor tee dollar Boboyi jor PsychoYP Na me fresh pass for the whole club (i don show) I don show and I gats show love (i gats settle) Too many gyaldem they tryna link up They say they dey for entrance they gats come up Clear road clear road You know she must to have friends I'm dishing out 50s you stacking up 10s She tryna get tipsy I'm tryna smoke blem Clear road clear road Omo I too ball They wan confirm me I too sure New mac glizzy on tour You gotta get rich if you tryna just ball They say they wan sign me but they no get funds (No available!) No available I stand strong and I'm still able It's hella smoke on the damn table If you fresh pass make you come come drag the matter And you go see us for tv and e go clear all your doubt Yeah yeah If you wan come come drag the matter You go see us for tv and na when e go clear all your doubt Say na who dey knack beat ah Awon temi won yapa ninu Shitta And we dey ball Lori titi All the kele wan wa mi If you wan belong? Better get funds Where the azul? Nibi nibi ma ku Sare wa gba, too easy for the street I be new wizzy Na me fresh pass for the whole club I don show and I gats show love Too many gyal dem they trynna link up They say they want Zanti they gats come up Oshey, and she gats get friends Three girls hattrick ni mo ko Maxo this beat e Dey choke YP I don jogodo Omo I too ball They wan confirm me I too sure New mac glizzy on tour You gotta get rich if you tryna just ball They say they wan sign me but they no get funds (No available!) No available I stand strong and I'm still able It's hella smoke on the damn table If you fresh pass make you come come drag the matter And you go see us for tv and e go clear all your doubt Yeah yeah If you wan come come drag the matter You go see us for tv and na when e go clear all your doubt If you wan belong? Better get funds Where the azul? Nibi nibi ma ku Drink tire till you belle full Dance tire till your leg break If you wan belong? Better get funds Where the azul? Nibi nibi ma ku Sare wa gba, too easy for the street I be new wizzy
Writer(s): Chukwudi Maximus Acholonu, Nathan Ayomikun Otekalu-aje, Nicholas Ihua-maduenyi, Okiemute Oniko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out