Lyrics

See I'm all for you baby See I'm all for you Chale no forget o All the money wey I get Na for you my babe Make you chop beleful That is all I crave Omoyinmu little kiss Chale no forget o Na your ilekedi oh I surrender Oooooh I surren Cause everytime you smile E dey bust my head So tell me wetin I dey find again Coz my Bebe she package from head to toe Our love e sweet pass (Ye) Dem no fit limit us oh Make dem give me chance Make dem dey jealous Hmm dey wanna make us part The more dem dey hate us oh Na the more we go dey stronger Ooooh See bae I wanna be yours Till eternity can prevail What belongs to me Belongs to you So girl take When you are feeling lonely I'll never be busy For you I'm always here For you I'm always here Coz I can never be busy for you If na love potion Girl I want more Girl I am fully addicted to you All the money wey I get Na for you my babe Make you chop beleful That is all I crave Omoyinmu little kiss Chale no forget o Na your ilekedi oh I surrender Oooooh I surren Cause everytime you smile E dey bust my head So tell me wetin I dey find again Coz my Bebe she package from head to toe Our love e sweet pass (Ye) Dem no fit limit us oh Make dem give me chance Make dem dey jealous Hmm dey wanna make us part The more dem dey hate us oh Na the more we go dey stronger Ooooh All the money wey I get na for you my babe Coz I can never be busy for you If na love potion Girl I want more Girl I am fully addicted to you
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out