Lyrics

Badibang band badibang Bang badibang bang Richie and Ice, got dem bad girls sepen on Ice Sharply sharply sharply sharply el chapo We living good life Sharply sharply sharply sharply el chapo This is real life Sharply sharply sharply sharply el chapo We living good life Sharply sharply sharply sharply el chapo This is real life What does it cost me to spend raba Baby no Dey stress me with your Likkle drama You know say bad man no like yawa oo I no Dey show power What does it cost me to spend raba? Kpim You know say bad man no like yawa oo I no Dey show power Sharply sharply sharply sharply el chapo We living good life Sharply sharply sharply sharply el chapo This is real life Sharply sharply sharply sharply el chapo We living good life Sharply sharply sharply sharply el chapo This is real life 3 piece suit with a black tie All dem gyals know say man ah mad fly All dem rapaz know say I be that guy Wey dem no dey f*ck with Shhip wey no Dey capside Pray for all my hataz and my enemies Make dem live long sing along to all my melodies Make I no catch case wey be felonies I smell like issey Miyakey wachu telling me A hundred thousand dollars for the whip A hundred k loud know the grain no be cheap Uhnn Me and your shawdy at the air bnb Presidential suite for the rest of the week unoo Sharply sharply sharply sharply el chapo We living good life Sharply sharply sharply sharply el chapo This is real life Sharply sharply sharply sharply el chapo We living good life Sharply sharply sharply sharply el chapo This is real life Sharply sharply sharply sharply el chapo We living good life Sharply sharply sharply sharply el chapo This is real life
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out