Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Olajiide
Olajiide
Songwriter

Lyrics

Oh oh oh oh Oh oh oh oh (Sir you better change your producer) All my guys dem Dey feel ham (Wongbolowo) No be pikin tonmu feeder (Wongbolowo) My sound is a healer (Wongbolowo) Steady getting my Kaluba (Wongbolowo) I pray for alubarika (Wongbolowo) Leave them attention seeker (Wongbolowo) Global boy wey Dey ginger (Wongbolowo) Olajiide mi agba singer oh Maloro oh Otishele oh oh Everybody go down low No Dey tell me what I know oh Maloro oh Otishele oh oh Everybody go down low No Dey tell me what I know oh It's vybe O'clock Tick tick it's Vybe O'clock Put on your dancing shoes No go Dey sit down Dey look It's vybe O'clock oh oh It's Vybe O'clock Put on your dancing shoes Tick tick I am coming through uh Oh oh oh oh Oh oh oh oh Oh oh oh oh Oh oh oh oh Me no Dey roll with them foe foe Talonbayin doweke na International aren't not local Everything don Dey selenkejo You gat the sauce you gat the juice For my body money Dey ooze Steady winning we no Dey loose I put my best in all I do uh Komi komi lorinsomi everyday Awontemi gbe picture mi kor sinule Motinkorin I don Dey sing no be today hmm Kosishoro oh oh oh All my guys dem Dey feel ham (Wongbolowo) No be pikin tonmu feeder (Wongbolowo) My sound is a healer (Wongbolowo) Steady getting my Kaluba (Wongbolowo) I pray for alubarika (Wongbolowo) Leave them attention seeker (Wongbolowo) Global boy wey Dey ginger (Wongbolowo) Olajiide mi agba singer oh Maloro oh Otishele oh oh Everybody go down low No Dey tell me what I know oh It's vybe O'clock Give dem It's vybe O'clock Global records
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out